Even if the babe ugly, she better pass u. U wey dey tal get serious issues with english.....pls go n re-write ur english WAEC and check ur comment again..... embarrassing
1. "This Girl na confused contestants" This Girl is singular, so it shud be contestant not contestants. 2. "no sabi poise" pls na pose not poise 3. "waist of talent" na waste not waist
This is the one!
ReplyDeletepweety girl,... goodluck
ReplyDeleteThis Girl na confused contestants, no sabi poise @ all, thank God for photo sho@, very igbotic bikini, waist of talent. Minus 3
ReplyDeleteEven if the babe ugly, she better pass u. U wey dey tal get serious issues with english.....pls go n re-write ur english WAEC and check ur comment again..... embarrassing
Delete1. "This Girl na confused contestants" This Girl is singular, so it shud be contestant not contestants.
2. "no sabi poise" pls na pose not poise
3. "waist of talent" na waste not waist
This contestant no join, and the loser is lol
ReplyDelete